Naijashaku

All About Naija Music, News & Entertainment

[LYRICS] Hotice Exclusive – Na Dem Lyrics

INTRO
(Background Conversation)
Am board come and take me out
Na dem
I don’t use public transport will you pay for my cab
Na dem
Am not coming alone am coming with my friends
Na dem
My data has expired please subscribe for me
Na dem
Am having issues with my ATM can you transfer me some cash
Na dem
I would have love to come but its after 8pm

VERSE 1
Along the line oh
You come dey telle me this dey telle me that oh
Dey tell me that oh
Amaka why oh
Why you wan break my heart you wan make I die oh
You want make I die oh

CHORUS 1
Say her boyfriend no day give her attention
NA DEM
But if I send her money I fit help her pursue some depressions
NA DEM
I suppose come your party but where my cloth e hang na high tension
NA DEM
The boy for don dey Dubai but they too get e population, they too get e population

VERSE 2

Aong the line oh
You come dey telle me this dey telle me that oh
Dey tell me that oh
Amaka why oh
Why you wan break my heart you wan make I die oh
You want make I die oh

See as the boy done elevate
I no fit to tell why the man dem demma hating
While the other man celebrating
Bad energy stay far away
I want to catchi the vibe and catchi the feeling
Bad man no go see me eye

CHORUS 2
You say dandizzy na your man but you no dey garni
NA DEM
You no want to work you want to hustle but you wan chop money
NA DEM
I just broke up with doctor barz that’s why I don’t want to focus
NA DEM
Dem be no they get our time but now them just want too f*ck us

I say dem just want to f*ck us

VERSE 3
Aong the line oh
You come dey telle me this dey telle me that oh
Dey tell me that oh
Amaka why oh
Why you wan break my heart you wan make I die oh
You want make I die oh

See as the boy done elevate
I no fit to tell why the man dem demma hating
While the other man celebrating
Bad energy stay far away
I want to catchi the vibe and catchi the feeling
Bad man no go see me eye

FINAL CHORUS
When I day ball I be the girls them man of the match
NA DEM
Na me been dey date Nicki Minaj
NA DEM
I no dey like go club because dem no dey give us watin we like
NA DEM
Otedola is my daddy
Me I no dey wear if no be Versace
NA DEM
And if she tell you say she no dey happy no ask questions just discharge

OUTRO
(Background conversation)
My guy na dem o
Run for your life run for your life
You no know dem

THE END
MORE LYRICS AT NAIJASHAKU.COM