Naijashaku

All About Naija Music, News & Entertainment

LYRICS: Patoranking – Lenge Lenge Lyrics

Lyrics to Lenge Lenge by Patoranking

[Intro]
Come on, come on, come on,
Come on, come on baby eh
Come over baby
You know say me want baby,
Come over baby

[Pre-Chorus]
O di genge, o di genge oh (eh o di genge),
O di genge le, o di genge oh (eh o di genge)
See that erima wey just wole wa ah (eh o di genge),
She remind me of Sexy Shalewa eh (eh o di genge)
Omo the way you look oh, baby I am impressed oh (eh o di genge),
I dey like girl’s wey get Wetin I got press o (eh o di genge)

[Chorus]
Lenge lenge o, lenge lenge o, lenge lenge oh (lenge lenge),
Lenge lenge o, lenge lenge o, lenge lenge oh (lenge lenge)
This kain lenge lenge is different oh, lenge lenge oh (lenge lenge),
Lenge lenge carry front and back like opelenge (lenge lenge)

[Verse 1]
Please you, please you, please you o mama mama,
Me wanna kiss you, kiss you, kiss you o mama mama
Because you carry lips, lips, lips lips e like Angelina ,
This your hips, hips, hips, hips e like Angelina
As I dey so, I don tipsy so if I misbehave, (na mistake o),
I dey catch my trips the way shake the waist, (don’t break o)

[Bridge]
Come on, come on,
Come on, come on,
Come on baby (wahyasay),
Come over baby

[Pre-Chorus]
O di genge, o di genge oh (eh o di genge),
O di genge le, o di genge oh (eh o di genge)
See that erima wey just wole wa ah (eh o di genge),
She remind me of Sexy Shalewa eh (eh o di genge)
Omo the way you look oh, baby I am impressed oh (eh o di genge),
I dey like girl’s wey get Wetin I got press o (eh o di genge)

[Chorus]
Lenge lenge o, lenge lenge o, lenge lenge oh (lenge lenge),
Lenge lenge o, lenge lenge o, lenge lenge oh (lenge lenge)
This kain lenge lenge is different oh, lenge lenge oh (lenge lenge),
Lenge lenge carry front and back like opelenge (lenge lenge)

[Bridge]
Ichaka, ichaka, ichaka (ichaka),
Ichaka, ichoko, ichaka (ichaka)
Ichaka, icheke, ichaka (ichaka),
Ichaka, ichucku, ichaka (ichaka)
Ichakalaka chikileke chaka
Ichoko Ichikichaka chikichokochaka….

[Bridge 2]
This kain lenge lenge is different oh,
Lenge lenge oh,
Lenge lenge carry front and back like opelenge (opelenge)
Come on, come on,
Come on, come on,
Come on baby (wahayasay),
Come over baby

Instrument plays
Eh o de genge x4