Naijashaku

All About Naija Music, News & Entertainment

LYRICS: Dremo – Mirror Lyrics

Lyrics to Mirror by Dremo

 

Cos we no dey happy at all

Our country is getting dragged on the floor

Anybody can kill anybody and get away with

If i am in trouble i don’t know who to call

And if anybody says police you need a brain replacement

They also come to take eye witnesses statement

Dem no dey chase armed robbers again,

If dem no arrest Yahoo Boyz wey get Benz, wetin dem gain

Got my PVC  but there was no need to use it

almost didn’t cast my vote cos already knew who was winning

Yeh Yeh. . You right..  Yeh, You’re right

The country isn’t moving, this is the end of the beginning

Jokes on you, you sold your vote

Was rich for a week and now you broke

Not too young to run na yarns,

You run your mouth, they run you down

Quote me dont doubt me

Its only in Nigeria that the President is older than the Country

E get some thing i nor fit talk , trust me

Cos if i do like pimple, dem go burst me

More lyrics coming..