Naijashaku

All About Naija Music, News & Entertainment

LYRICS: Seyi Vibez – “Lagos”

LYRICS: Seyi Vibez - "Lagos"

Read the lyrics to Seyi Vibez’ electrifying track Lagos.

Intro
Yo-

Pre-Chorus
Many things dey happen for Lagos, many shorties dey for Lagos
Many things sup before I famous, many problems and chaos
Multi-billionaire na my neighbour, but I no dey ask for favours

Chorus
People wey kill James, kill Jacobs
See as e dey go, God save us (See as e dey go, God save us, Abobi)
Soldier man, where abobi dey (Abobi)
Abobi don fuck soldier wife (Abobi)
Soldier wife don get belle (Abobi)
Double wahala for abobi, eh (Abobi)
Dey don find abobi come house (Abobi)
Dey don carry abobi go (Abobi)
Them never see abobi for three days (Abobi)
Abobi, ye-ye-yе (Abobi)

Bridge
Emi…
Omode…
Mo gba pounds, sterling, owo dom peri-
Iwaju ni mo’n lo, ki’n ma pada sеyin
Seyi ma pada seyin
Se’bo lo ni ife mi, so why you hate on me

Chorus
People wey kill James, kill Jacobs (Jacob)
See as e dey go, God save us (See as e dey go, God save us, Abobi)
Soldier man, where abobi dey (Abobi)
Abobi don fuck soldier wife (Abobi)
Soldier wife don get belle (Abobi)
Double wahala for abobi, eh (Abobi)
Dey don find abobi come house (Abobi)
Dey don carry abobi go (Abobi)
Them never see abobi for three days (Abobi)