Naijashaku

All About Naija Music, News & Entertainment

[LYRICS] Terri – Same You Lyrics

(Intro)
Oooh Aah
ooh yeah
ooh
Ooh yeah,
ooh yeah
ooh yeah

Baby you was you said that I could tell you anything
That’s why I told you
That’s why I told you how am feeling
Shebi na you say that your love doesn’t cost anything
So why are you acting now different?
You can’t even keep no secret

(Chorus1)
Ooh same you
You tell me say you dey fill my way
Same you
Turn off the light and I can find my way
Same you Ee,
wey dey cause this apart
Same you Ee,
wey dey scatter di party

(Verse2)
And it’s funny how you keep on treating me
this way
Wanna be your Jeep just step on
display
I no say you know
Girl I no deserve the things that you do to me
But a begger got no choice
Say make I pull up in a Rolls Royce
Then she go gree
Then she go follow me

Say, But a begger got no choice
Say make I pull up in a Rolls Royce
Then she go gree
Then she go follow me
She say she like Oukrimi
so she be media adviser
Even when it’s cold she be booty shaker
She say I know

You like the way I blow you wanna get in my song
She say come get me get me
get me if you can
I don’t need you
I won’t need any man
I know with your waka you dey juu plenty man
You dey kill me too you dey burst my domain

But a begger got no choice
Say make I pull up in a Rolls Royce
Then she go gree
Then she go follow me

Say but a begger got no choice
Say make I pull up in a Rolls Royce
Then she go gree
Then she go follow me

(Chorus)
Ooh same you
You tell me say you dey fill my way
Same you
Turn off the light and I can find my way
Same you Ee,
wey dey cause this apart
Same you Ee,
wey dey scatter di party

But a begger got no choice
Say make I pull up in a Rolls Royce
Then she go gree
Then she go follow me

Say but a begger got no choice
Say make I pull up in a Rolls Royce
Then she go gree
Then she go follow me

END … NAIJASHAKU LYRICS