Naijashaku

All About Naija Music, News & Entertainment

LYRICS: Timaya ft. Tiwa Savage – ‘In My Head Lyrics’

Timaya ft. Tiwa Savage - 'In My Head Lyrics'

DM Records frontman Timaya drops a new collaboration featuring the queen of afrobeats Tiwa Savage. The song is titled ‘In My Head’ and here is the official lyrics

Ice cream Ice cream Ice cream
But e reflect coda
She tell me say Papi she no want no other baby
Ice cream Ice cream is sweet but she want soda
She no want no bad man say she want badman
Chulo, baby, she say Papi, you’re in my head
Still can’t explain ah, drive me Insane
Too many things I dey make her do
You’re In my head, Papi
Eyah oh oh oh ah
Drive me Insane

Legga
Too many girls don try to go tie me for Nogopo, Nogopo
Too many girls don try to go tie me for Nogopo oh eh Nogopo oh
Baby come make I flog, make flog you my koboko
Me I like it when all the girls dem come and go oh oh
She say Papi you’re in my head
Still can’t explain ah
Drive me insane
Too many things I dey make her do Eh
You’re in my head, Papi
Eyah oh oh ah, you drive me Insane

Legga
You give me light charge me up bobo just like solar
Ice cream Ice cream that I wan gas me up like soda soda ohh
See this pressure you dey put me I no like am at all oh Olohun
No con dey kere waka no con dey kere waka o
Oh oh oh
He say na my body lo fe je
Even when busy body fe kpa mi
He say na temi lofe je je, lofe je
Uh uh uh

Too many girls dem try to go tie you for Nogopo,
Yeah

Too many girls dem try to go tie you for Nogopo,
yeah yeah
So Baby come only me fit to handle your koboko
Me I no be like all the girls wey go come and go oh oh
She say Papi you’re in my head
Still can’t explain ah
Drive me insane
Too many things I dey make her
You’re in my head Papi,
Eyah oh oh ah
Drive me Insane

Legga
She say Papi, you’re in my head
Still can’t explain ah
Drive me insane
Too many things I dey make her d
You’re in my head Papi
Eyah oh oh ah drive me insane
Winning Sound