Naijashaku

All About Naija Music, News & Entertainment

LYRICS: Victony Ft. Asake – “Stubborn”

Victony Asake Stubborn lyrics

Check out the lyrics of “Stubborn” by Victony and Asake.

Victony kicked Asake for a collaboration and the latter brought his melodious and lyrical gloves to the record. As the understanding of the lyrics will help you better appreciate it, we’ve done the harder task of writing. Enjoy!

Intro
Yeah yeah yeah oh
Eh yeah yeah eh eh eh

Verse 1
Yeah
Solo
Solo solo solo
You know I’ve been riding solo
Way before my story get promo
Now them dey call me idolo
Idolo, dolo, dolo,
Make nobody call me idolo again no idolo wey fit perfect
When I dey wear my Dunlop
When I dey wear my Dunlop
When I no getti kobo
Say aboniki full my cupboard Oni
So many things you don’t know
So many things you don’t know
Me I don’t dey fight since when I never tall reach aunty Olisa bum bum

Chorus
Eh eh
Stubborn
Me I no dey hear word oh I
Stubborn
And I stubborn gan ni
Stubborn
Me I no fit be your idolo
Stubborn
Eh eh
Stubborn
(Me I no dey hear word oh I)
Stubborn
(Me I no fit be your idolo)
I Stubborn
(Mo stubborn gan)
Stubborn
Yeah

Bridge
Dunno
Make I carry them go where they no know
Make I give them the step like poco
Originality no be bobo
I dey fight all the wars on a low low
E be like say, ye, I don kolo
Jago say na lie, uh-uh say na Igbo

Chorus
Eh eh
Stubborn
(Me I no dey hear word oh I )
Stubborn
Stubborn
(Me I no fit be your idolo)
Stubborn
Eh eh
Stubborn
(Me I no dey hear word oh I)
Stubborn
(Me I no fit be your idolo)
I Stubborn
Stubborn

Verse 2
Bombo
Tha manny issa bombo
Normally shey Ajebo sef na hustler?
Get to the money pronto
Them dey call me dike like tonto
From Igbo-elerin to igando
I’ve never been missing in action
They start to dey calli me Uche jumbo
When I dey wear my Dunlop
When I dey wear my Dunlop
When I no getti kobo
When aboniki full my cupboard Oni
So many things you don’t know
So many things you don’t know
Me I don’t dey fight since when I never tall reach aunty olisa bum bum

Chorus
Eh eh
Stubborn
Me I no dey hear word oh I
Stubborn
Stubborn
Me I no fit be your idolo
Stubborn
Eh eh
Stubborn
(Me I no dey hear word oh I)
Stubborn
(Me I no fit be your idolo)
I Stubborn
Stubborn