Naijashaku

All About Naija Music, News & Entertainment

LYRICS: Flavour – ‘Ariva’

Flavour - 'Ariva' Lyrics

lyrics “Ariva” by Mr Flavour

Intro
Ahh, Awo awo
don know
nohhh.. Mr Flavour
nah

Verse 1
Ariva Ariva baby oh
co’me tuta pe sherry , my sherry
Je me pel Mr Flavour ..hmm umun Nze
Abeg do me one favour – tell me what’s your name

Pre-chorus
The way you dey go , you go be my baby
Mama oh mama
shey you go make me your man , achorum gi ma,(achorum gi ma)
we no dey for school abeg make you leave your grammar or grammar
give me kiss make i go sleep oh

Chorus
baby hello, (hello)
your phone dey ring oh (ring oh)
oya pick my cellp (cellphone)
no put me for i’m coming, i’m coming oh
Tananana tana tana. Eyanana yenana
Tananana tana tana. Eyanana yenana
Tananana tana tana. Rantata eyanah
so fla eh, Tana, Rantata eyanah

I go dey pampa you (aaah)
I go dey pampa you (aaah)
soft-handle you – No go let anything do you (chai)
i go dey sample you (aaah)
me i go sample you (chinekeme eh)
baby i go sample you – I will show you to the whole wide world
for real eh

No woman we fit knock me off my feet (Like this)
African woman with a skin of a whitey (whitey)
Baby nobody bada than
say na you be my number one
out of all the girls why you hotter than (hotter than)
wayi oma.

Chorus
the way you dey go , you go be my baby
Mama oh mama
shey you go make me your man , achorum gi ma,(achorum gi ma)
we no dey for school abeg make you leave your grammar or grammar
give me kiss make i go sleep oh

baby hello, (hello)
your phone dey ring oh (ring oh)
oya pick my cellp (cellphone)
no put me for i’m coming, i’m coming oh
Tananana tana tana. Eyanana yenana
Tananana tana tana. Eyanana yenana
Tananana tana tana. Rantata eyanah
so fla eh, Tana, Rantata eyanah