Naijashaku

All About Naija Music, News & Entertainment

Adekunle Gold – “Something Different” Lyrics

Adekunle Gold - "Something Different" Lyrics

“Something Different” lyrics by Adekunle Gold

Girl, you make me loco
You play me like lotto
All you want is my doh doh
I even buy you moto, oh no
Oh low
You say you want it low low
But why you leave me go go
See now am solo, oh no

It could have been something different
You say you want money baby o
We could be loving my honey
Kissing and cuddling live in Miami o
We could have been something different o
You said no money, no honey o
You should be walking beside me
Morning and evening, girl, why you running o

I don taya for play play
Think say na you go hold me down
Je ki n ba e lo sile
With you I want to settle down
You sweet me like soda
High me like lager cool it down
Oh, my beautiful lady
Why you wanting to, wanting to let me down
Common, stop mocking me
Na why guys, they don kiss on me
It’s all fair baby it’s all fair baby oh oh
Girl wey I want no dey fuck with me
Everytime she dey do corni
See I swear baby, oh I swear baby

Girl, you make me loco
You play me like lotto
All you want is my doh doh
I even buy you moto, Oh no
Oh low
You say you want it low low
But why you leave me go go
See now am solo
Oh no

It could have been something different
You say you want money baby o
We could be loving my honey
Kissing and cuddling live in Miami o
We could have been something different o
You said no money no honey o
You should be walking beside me
Morning and evening, girl, why you running o

Loco
All you want is my dodo
Oh low
Oh, why you leave me go go
See me now I am so low

GET AUDIO HERE