Naijashaku

All About Naija Music, News & Entertainment

LYRICS: D’Prince ft. Rema – “Lavida” Lyrics

Lyrics to Lavida by D’Prince x Rema

[Verse 1 – D’Prince]
Big man thing when I call my moda,
Never you talk when I talk no way
Me and Gees Pull Up in your condo,
Girl me no fit to yarn you better dance for me all day
She give Me Love all night,
Oya make we reason one or two yeah
She gat the element to win the tournament,
No be lie Mehn, the girl she make sense
Omo follow me ko leju,
She say she wants to follow me o,
See as dem gather me oh lele,
She say she wants to bother me o
Buy you anything ko won ju, (she say she wants to follow Me o),
Many people eyes on me, Bella whine for me,
Girl whine for Me ahn ahn

[Pre-Chorus – Rema]
Shawty tell me say she want to hold my body, (hold my body oh ah),
If you no go Love me you no go chop my money (chop my money ahn)
Bad man no go dey do me cunny (Do me cunny oh eh),
Me I hustle nigga bout to make this money

[Chorus]
Cos I wanna give her Lavida, Lavida loca oh,
Whine for dah, whine for dah paper oh
Back to da, back to da konga oh, pass me da
Oh yea I wanna give her Lavida, Lavida loca oh,
Whine for dah, whine for dah paper oh
Back to da, back to da konga oh, pass me da
Pass me the ginger eh

[Verse 2 – Rema]
I can never go down,
I just want to let you know eh,
People talking bad on their own, put the music in your soul
Boy demma talking anyhow cos they wanna reach my zones,
Take your girl to my room and ema boom-backa-boom
And i tell her baby, whine am for me omoyen,
And i tell her baby whine am for me omoyen
Cos she me tell me, Rema wire money omoyen,
Anything girl I go buy am for you omoyen