Naijashaku

All About Naija Music, News & Entertainment

LYRICS: Mavins ft. Don Jazzy x Rema x Korede Bello x DNA x Crayon – “All Is In Order” Lyrics

Lyrics to “All In Order” by Mavin ft Don Jazzy x Rema x Korede Bello x DNA x Crayon

Intro

Tah.. Ekelebe, gbelebe, kelele
Is Don Jazzy, Mavin don come back again o
ahhh, dedede, dedededede, dedede

Verse 1 (Don Jazzy)
Ijeoma, oya go and tell your mother say
All Is In Order, All is in order eh
neighbour, oya go and tell your people
All Is In Order, All is in order eh

My sister, oya go and tell your neighbour say
All Is In Order, All is in order eh
neighbour, All Is In Order, All is in order eh

Verse 2 (Korede Bello)
Making pounds and dollar
sell out all Arena
no be by my power
na baba God dey do am
every, everything i touch,
e’ turn to gold oh
All around, all around the world, o di ka joke oh
odi kwa Ok. loke loke, me and my pople dem , odi kwa ok.
loke loke, me and my people dem , odi kwa ok
loke loke, me and my people dem , odi kwa ok
loke loke, me and my people dem , odi kwa ok

Verse 2 (Rema)
Oh , I remember, when i dey suffer
i remember, when i dey suffer
oh, i be bobo, now i be bobo oh
fine fresher bobo, i get dollar.

More coming soon.. check back