Naijashaku

All About Naija Music, News & Entertainment

LYRICS: Odumodublvck ft Blaqbonez – ‘Technician Lyrics’

Odumodublvck & Blaqbonez – Technician Lyrics

Intro: Odumodublvck
Lekaa, Lekaa from London
E dey catch am abi?
Na so, na so, na so (Oh)
Black sheep forever, black sheep for life
Izgaaju till we kpeme, Antiworld gangsters
G.E Records, you get me?
Odumodublvck (We’re coming, we’re coming, prra)
NATIVE, yeah, ah
Lekaa Beats

Chorus: Odumodublvck
Technician, my tester, look at how I control her
She dey find me, make I knack am, put her on my vibration (Vibration)
Technician, my tester, look at how I permutate am, oh
(Modu, I think you’re a pimp oh)
She dey find me, make I knack am, put her on my vibration (Can you put [?])

Refrain: Odumodublvck & Blaqbonez
So I go give am all, if she no dey stubborn
Blaqie where you go? (Where?)
Modu why you go do me long jump?
Odogwu no dey lie oh
Baby, when I tell you I am busy comport
Listen to my vibration (Uh-huh)
Shawty kpompi (Prra), put it to a complete stop

Verse 1: Blaqbonez & Odumodublvck
Hey
I been dey sing every day for ghetto
All my mates them dey study for NECO
I get a girl wey dey hi my hello
She no dey sing, but she get falsetto
Na the one wey I no fit let go (Woah, yeah)
She dey tell when l’m on ogogoro (Prra)

Verse 2: Odumodublvck
Teezee, agbero go carry overload (Yes)
Odumodu, na me be her coach (Play)
Squander am, see my audacity choke (Spend)
Omo she mount inside my post
Nothing dey for me to scope (Block)
Mad marking, Makelele on a low

Verse 3: Blaqbonez
Huh, KDB, I’m crazy
Shoot from out to box, no safety
I flow so marvellous, no benjie
VVS’s, ice on me, Makaveli

Verse 4: Odumodublvck & Blaqbonez
How many times did I run from pum-pum?
How many times I ja? (Ja, on your feet)
So many times that I dive in mm-mm
Fuck it up on high ginger (‘Ger)
And if these keles wanna roll, Lekaa
Shebi, we go smoke ganja? (Ah)
Keles wanna snort (Ahh)
Shebi them go bring coca? (Yeah)

Chorus: Blaqbonez & Odumodublvck
Technician, my tester, look at how I control her (Mandingo)
She dey find me, make I knack am, put her on my vibration (Omo, with your jumbo)
Technician, my tester, look at how I permutate am, oh (Blaqie, they say I dey pimp oh)
She dey find me, make I knack am, put her on my vibration

Refrain: Odumodublvck
I-I-I-I-I, I go give am all, if she no dey stubborn
Blackie where you go? (Where?)
Modu why you go do me long jump?
Odogwu no dey lie oh
Baby, when I tell you I am busy comport
Listen to my vibration
Shawty kpompi (Prra), put it to a complete stop

Outro: Blaqbonez & Odumodublvck
I been dey sing everyday for ghetto (Every day for ghetto)
I get a girl wey dey hi my hello (Hi my hello)
Hi my hello
Hi my hello
Hi my hello