Naijashaku

All About Naija Music, News & Entertainment

LYRICS: Mr Eazi – “I No Go Give Up On You” Lyrics


It’s your boy Eazi
Zaga what?
Zagadat

Dem no dey propose for club
But your body put me on the spot
Before another person go come take your love (ohh ohhh)
I must to shootu my shot o

Sweet me like moscato (mos-ca-to)
Body shape like coca co (Cocaa co)
E be the way you do me so
You must to follow me go o
Sweet me like moscato (mos-ca-to)

Your body shape like coca co (Cocaa cola)
The way you do me so baby
I no go give up on you (zagadat)

I no go give up on you (ohhhh baby o)
I no go give up on you (even if you do me ojoro)
I no go give up on you (oh na na na)
I no go give up on you

Baby I dey high for your body
E dey make I dey feel so jolllly
Baby na you dey high meee
O baby tell me why meee

Baby i dey high for your body
E dey make i dey feel so jolllly
Baby na you dey high meee
Oh Baby tell me why me? (zagadat)

Dem no dey propose for club
But your body put me on the spot
Before another person go come take your love (ohh ohhh)
I must to shootu my shot o

Sweet me like moscato (mos-ca-to)
Body shape like coca co (coca co)
E be the way you do me so
You must to follow me go o

Sweet me like moscato (mos-ca-to)
Your body shaped like coca co (coca cola)
Oh baby o
I no go give up on you

Anything wey you do me o
I no go give up on you
Aye (oh baby o)

I no go give up on youuu (even if you do me ojoro)
I no go give up on you (oh na na na)
I no go give up on you

Sweet me like moscato
Your body shape like coca co
E be the way you do me so
You must to follow me go oh
Sweet me like moscato
Your body shaped like coca cola