Naijashaku

All About Naija Music, News & Entertainment

LYRICS: Burna Boy – “Higher”

Burna Boy Higher Lyrics

Read up the lyrics to “Higher,” the latest song by Grammy-winning Burna Boy.

Burna Boy released “Higher” early today (Friday, June 28). It is his first song, excluding features, this year. The song trails his recent philanthropic outings in his hometown of Port Harcourt.

Burna Boy – Higher Lyrics

Verse 1
Look me daada
As my dreadlocks are longer
I know say now right now na my time, I no go waste am rara
I go use am daada (I go use am daada)
You know say Hennessey na bastard
I dey sip am jeje, oh
So if I do you wrong, I apologize
All the people wey dey sympathize
Na God go make them larger (Larger, larger)

Chorus
Make me go higher (Higher)
I no wan maya (Maya)
My feelings don dey rise
Walimo waya (Woah, waya)
Make me go higher (Higher)
I no wan maya
My feelings don dey rise
Walimo waya

Verse 2
You know say streets don’t love you rara
It’s full of snakes and spiders
Make a wrong move, lose your life
Make it hard for your mother to sleep at night
Streets no love you rara
Some people dey for mortuary
Some people dey for hospital
Count your blessings one by one
S’ope ti e, time has come
To lift our voices, ah-ah-ah
Lift my voice in prayer