Naijashaku

All About Naija Music, News & Entertainment

LYRICS: Teni – Power Rangers Lyrics

This is the lyrics to Power Rangers by Teni

Intro
Oyoyo.. Oyoyo
Jaysynth On The Beat Oh
Only For You Oh

Verse 1
If To Say I Get Super Power
I For Come Meet You Where You Dey
And Me I No Fit Fight Like Power Rangers
I For Come Meet You Where You Dey

Pre- Chorus
Na Me Be Cinderella Oh
Na You Be Superman Oh
I For Come Kiss You Where You Dey
Na You Be Tri Metra Oh
Na Me Be Sonita (Oh Baby Yeah Yeah)
I Won Come Meet You Where You Dey

Chorus
So, Tell Ifeoma , Who Be Ifeoma
Ifeoma No Love You Like Me
Deyola, – Who Be Deyola
Deyola No Love You Like Me
Your Mama (Your Mama Eh)
Your Papa (Your Papa Eh)
Show Me Where You Dey
Your Sister – Your Brother
Show Me, Tell Me Where Dem Dey

Pre- Chorus
Na Me Be Cinderella Oh
Na You Be Superman Oh
I For Come Kiss You Where You Dey
Na You Be Tri Metra Oh
Na Me Be Sonita (Oh Baby Yeah Yeah)
I Won Come Meet You Where You Dey

Chorus
Tell Ifeoma , Who Be Ifeoma
Ifeoma No Love You Like Me
Deyola, – Who Be Deyola
Deyola No Love You Like Me
Se Me Si Yoleko
Oyimi Seni Kidiko
My Head Dey Rotted Oh
Pure Water For My Head Oh

Your Mama (Your Mama Eh)
Your Papa (Your Papa Eh)
Show Me Where You Dey
Your Sister – Your Brother
Show Me, Tell Me Where Dem Dey

Pre- Chorus
Na Me Be Cinderella Oh
Na You Be Superman Oh
I For Come Kiss You Where You Dey
Na You Be Tri Metra Oh
Na Me Be Sonita (Oh Baby Yeah Yeah)
I Won Come Meet You Where You Dey

Chorus
Tell Ifeoma , Who Be Ifeoma
Ifeoma No Love You Like Me
Deyola, – Who Be Deyola
Deyola No Love You Like Me

So My Baby Tell Me – Agbani Darego
No Fine Reach You
David Beckham No Fine Reach You
Agbani Darego No Find Reach You – No Fine Reach You
David Beckam No Fine Reach You